Şarkıcı: Yemi Alade
|
Parça: Happy Day
Yemi Alade - Happy Day Lirik (LRC) (02:26-146-0-en) (ÖN İZLEME)
......................................................................
....... FUL LİRİK & ALTYAZI İÇİN AŞAĞIDAKİ DÜĞMELERİ KULLANINI .......
......................................................................
[00:00.00]by RentAnAdviser.com
[00:07.70]My bobo don break my heart
[00:09.60]E don play me like football
[00:11.60]I don call the next bobo
[00:13.40]I no send, oh
[00:15.30]Omo, omo, my landlord don dey knock
[00:18.00]E wan make I pack comot
[00:20.00]I don waka go Lagos
[00:21.50]I no send, oh
[00:24.20]I go dey bele full, bele full
[00:26.70]Nothing you fit to, fit to do
[00:28.70]I'm gonna be happy all day
[00:30.80]Me no mind the jealousy, jealousy
[00:34.10]Nothing wey you go fit to do
[00:36.60]I'm gonna be happy all day
[00:39.50]I don't mind if I wake up with one thousand
[00:43.60]And tomorrow na two billion
[00:45.80]Still a happy day
[00:47.80]For my mind I go still get two billion
[00:50.90]But right now na ten thousand
[00:54.00]Still a happy day
[00:57.20]Whether today (Or today, oh)
[00:59.80]Or tomorrow (Or na tomorrow)
[01:02.00]We go jaiye (Go better)
[01:03.80]We go dey outside (We go better)
[01:05.90]Whether today (Or today)
[01:07.90]Or tomorrow (Or na tomorrow)
[01:09.80]Wе go jaiye (Go better)
[01:12.00]Wе go dey outside (We go better)
[01:13.30]I don't mind if e nepa no dey
[01:16.10]My inverter go dey
[01:18.50]I go still dey shine bright
[01:20.70]Omo, I go hip-hop, hooray
[01:22.80]I no dey worry my mind
[01:24.60]I just wan live my life, oh
[01:26.70]Omo, na my happiness consign me
[01:29.40]I go dey bele full, bele full
[01:31.70]Nothing you fit to, fit to do
[01:34.20]I'm gonna be happy all day
[01:36.50]Me no mind the jealousy, jealousy
[01:39.70]Nothing wey you go fit to ...........