Joeboy - Focus Lyrics (LRC advanced) [02:38-158-0-en]

List All
Enter search queries such as "artist name AND song name" or "full song name." Alternatively, drop a media file here.
Artists: A | B | C | D | E | F | G | H | I | J | K | L | M | N | O | P | Q | R | S | T | U | V | W | X | Y | Z | #

Singer: Joeboy | Song: Focus

CAPTCHA: captcha

Joeboy - Focus Lyrics (LRC Advanced) (02:38-158-0-en) (PARTIAL PREVIEW)


......................................................................
........ USE THE BUTTONS BELOW TO GET FULL LYRICS & SUBTITLES ........
......................................................................

[00:00.00]by RentAnAdviser.com
[00:00.00]
[00:09.10]Focus, sey me I dey try focus
[00:13.30]Girl na you dey scatter my thinking oh and I no dey know wassup
[00:17.70]Sey you for let me know wetin dey your mind
[00:20.60]And I go let you know wetin dey mind
[00:22.70]So we fit both know
[00:24.10]Wetin we dey find
[00:25.30]Straight to the point make we no waste our time
[00:29.30]Sey you no need to dey buga
[00:32.00]You no need to dey form
[00:33.80]And you only need to let me know
[00:37.10]If I’m the one you want
[00:38.80]Sey you no need to dey buga no no
[00:41.90]You no need to dey form
[00:43.20]And you only need to let me know
[00:46.00]If I’m the one you want
[00:47.50]Tori moti
[00:47.80]Moti moti moti moti moti
[00:49.30]Moti shayo
[00:51.00]You driving me crazy
[00:53.00]I’m feeling so lazy
[00:55.70]Tori moti moti moti
[00:57.10]Moti moti moti moti baby
[01:00.10]You driving me crazy
[01:02.30]I’m feeling so lazy (yeah)
[01:06.30]
[01:07.40]To like person no be crime
[01:09.50]And if you like person show your sign
[01:11.50]I know sey I be player those times Oh no
[01:14.60]So you for let me know wetin dey your mind
[01:17.10]And I go let you know wetin dey mind
[01:19.30]So we fit both know
[01:20.50]Wetin we dey find
[01:21.70]Straight to the point make we no waste our time
[01:26.10]Sey you no need to dey buga
[01:28.30]You no need to dey form
[01:30.90]And you only need to let me know
[01:33.20]If I’m the one you want
[01:35.60]Sey you no need to dey buga no no
[01:38.10]Y...........
......................................................................
......................................................................
........ USE THE BUTTONS BELOW TO GET FULL LYRICS & SUBTITLES ........
......................................................................
......................................................................

CAPTCHA: captcha

ENABLE javascript in your browser!

Joeboy - Focus Lyrics (LRC advanced) - 02:38-158-0-en

CAPTCHA: captcha

Enter the CAPTCHA above and then use the buttons below.

Uncensored versions

▼ Joeboy - Focus.en.lrc Lyrics (.LRC) (Simple)

▼ Joeboy - Focus.en.lrc Lyrics (.LRC) (ADVANCED)

▼ Joeboy - Focus.en.srt Subtitles (.SRT)

▼ Joeboy - Focus.en.vtt WebVTT (.vtt) (Web Video Text Tracks)

YOU PROMISE AND AGREE THAT YOU WILL USE THE SUBTITLES ONLY FOR YOUR OWN PERSONAL, NON-COMMERCIAL USE AND THAT YOU WILL NOT REDISTRIBUTE OR UPLOAD THEM ON THE INTERNET WITHOUT PERMISION. THANK YOU.

Note: Some words may be censored. This is for preview only. You will receive the uncensored version when you use the above buttons. If you notice any errors in the subtitles, please let me know

Please support me on PATREON Thank you!