Singer: Joeboy
|
Song: Focus
Joeboy - Focus Lyrics (LRC) (02:38-158-0-en) (PARTIAL PREVIEW)
......................................................................
........ USE THE BUTTONS BELOW TO GET FULL LYRICS & SUBTITLES ........
......................................................................
[00:00.00]by RentAnAdviser.com
[00:09.10]Focus, sey me I dey try focus
[00:13.30]Girl na you dey scatter my thinking oh and I no dey know wassup
[00:17.70]Sey you for let me know wetin dey your mind
[00:20.60]And I go let you know wetin dey mind
[00:22.70]So we fit both know
[00:24.10]Wetin we dey find
[00:25.30]Straight to the point make we no waste our time
[00:29.30]Sey you no need to dey buga
[00:32.00]You no need to dey form
[00:33.80]And you only need to let me know
[00:37.10]If I’m the one you want
[00:38.80]Sey you no need to dey buga no no
[00:41.90]You no need to dey form
[00:43.20]And you only need to let me know
[00:46.00]If I’m the one you want
[00:47.50]Tori moti
[00:47.80]Moti moti moti moti moti
[00:49.30]Moti shayo
[00:51.00]You driving me crazy
[00:53.00]I’m feeling so lazy
[00:55.70]Tori moti moti moti
[00:57.10]Moti moti moti moti baby
[01:00.10]You driving me crazy
[01:02.30]I’m feeling so lazy (yeah)
[01:07.40]To like person no be crime
[01:09.50]And if you like person show your sign
[01:11.50]I know sey I be player those times Oh no
[01:14.60]So you for let me know wetin dey your mind
[01:17.10]And I go let you know wetin dey mind
[01:19.30]So we fit both know
[01:20.50]Wetin we dey find
[01:21.70]Straight to the point make we no waste our time
[01:26.10]Sey you no need to dey buga
[01:28.30]You no need to dey form
[01:30.90]And you only need to let me know
[01:33.20]If I’m the one you want
[01:35.60]Sey you no need to dey buga no no
[01:38.10]Y...........