Singer: Davido
 | 
Song: 10 Kilo
                 
Davido - 10 Kilo Lyrics (LRC) (02:18-138-0-en) (PARTIAL PREVIEW)
 
......................................................................
........ USE THE BUTTONS BELOW TO GET FULL LYRICS & SUBTITLES ........
......................................................................
 
[00:00.00]by RentAnAdviser.com
[00:04.20]Ye, ọrọbọ ten kilo
[00:07.30]Say this your body make me wan go
[00:11.90]Ọrọbọ, ọrọbọ, ọrọbọ ten kilo (Baddest)
[00:17.00]Ye, girl I'll be here till the sun down
[00:20.50]Swear you dey make my mind no touch ground
[00:22.80]I no say different songs don come out
[00:25.10]But my girl if I no sing about you wetin I wan sing o, baby
[00:29.30]You dey make my body ayaya
[00:31.20]Anytime I dey see you I dey shamanya
[00:33.60]If you leave me I fit run go mad
[00:35.80]Why I no fit leave you my ọrọbọ ten kilo
[00:40.00]Say this your body make me wan go gyrate
[00:44.50]No fit concentrate, eyaa
[00:46.70]Ọrọbọ ten kilo
[00:48.80]Dey chop my money and everything I get
[00:53.60]Mе I no go fit forget you baby no lie
[00:57.50]Drama, leavе drama for who getti power
[01:00.50]Person wey get plans for you no go stammer
[01:02.60]I know you no go para if I bless your aza
[01:05.00]Good times anytime ẹja nla land
[01:07.20]I don craze o for your matter
[01:09.00]Anytime I see your body no fit calm down
[01:11.20]If na ment o, it is allowed
[01:13.80]Our loving dey too important
[01:16.20]I don craze o for your matter
[01:18.40]Anytime I see you, body no fit calm down
[01:20.80]If na ment o, it is allowed
[01:23.20]Our love dey too important
[01:27.20]Say this your body make me wan go gyrate
[01:30.9...........