Singer: Yemi Alade
|
Song: Fear Love
Yemi Alade - Fear Love Lyrics (LRC) (02:57-177-0-en) (PARTIAL PREVIEW)
......................................................................
........ USE THE BUTTONS BELOW TO GET FULL LYRICS & SUBTITLES ........
......................................................................
[00:00.00]by RentAnAdviser.com
[00:18.10]Say love go burst your head
[00:20.00]And e fit to mess your mind
[00:22.80]Dem no go know what you're going through, baby, ayayayaya
[00:27.40]Say love go burst your head
[00:29.50]And you fit no chop for night
[00:32.00]Ginger me daddy, l'm losing this fight, ayayayaya, hmmm
[00:37.80]Na why I dey fear, I dey fear fear fear
[00:40.60]Fear, I dey fear fear, fear
[00:42.80]I dey fear, I dey fear fear fear your love
[00:47.80]Na why I dey fear, I dey fear fear fear
[00:50.30]Many tears wey I shed shed shed
[00:52.70]I dey fear, I dey fear fear fear your love
[01:16.40]I dey fear make you no go play with me, eh
[01:19.20]Wetin my eyes e don see
[01:21.50]Femi show me shege for this street, for this street
[01:25.80]Ọ dịkwa jim jim when you dey with me
[01:28.30]And when you leave me na how e go be?
[01:30.60]My eyes red, wetin dey do to me?
[01:33.00]For this street
[01:35.30]Na why I dey fear, I dey fear fear fear
[01:38.30]Fear, I dey fear fear, fear
[01:41.00]I dey fear, I dey fear fear fear your love
[01:44.30]Na why I dey fear, I dey fear fear fear
[01:48.00]Many tears wey I shed shed shed
[01:50.30]I dey fear, I dey fear fear fear your love
[01:54.00]Say love go burst your head
[01:55.90]And e fit to mess y...........