Singer: Wizkid
 | 
Song: Kese
                 
Wizkid - Kese Lyrics (LRC Advanced) (02:54-174-0-en) (PARTIAL PREVIEW)
 
......................................................................
........ USE THE BUTTONS BELOW TO GET FULL LYRICS & SUBTITLES ........
......................................................................
 
[00:00.00]by RentAnAdviser.com
[00:00.00]
[00:08.60]Dance, gbẹdu
[00:10.20]Chale, make we dance, gbẹdu
[00:11.90]Make it dance, gbẹdu (Oh, le-le-le)
[00:14.00]Let the music, e dey play, gbẹdu
[00:16.00]Ọmọ, say you go dance, gbẹdu
[00:17.90]Chale (Starboy), make we dance, gbẹdu
[00:20.00]You go dance, gbẹdu
[00:22.10]You go dance
[00:24.00]For the vibe, I've been out for days
[00:26.80]
[00:27.60]Steady chasing the kpa, I dey concentrate (Okay)
[00:31.60]Mm, anytime, I dey
[00:34.70]
[00:34.90]Whether night or day, I dey on my J's (Yebo)
[00:38.90]Even on my lane, mm
[00:43.80]Them go dey dance to the gbẹdu, them go feel irie
[00:47.40]'Cause anything wey I drop, dem go chop, aje
[00:50.80]Whether night or day
[00:52.70]I dey on my J's, I dey on my J's
[00:57.80]Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
[00:59.80]Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
[01:01.80]How many times dem go tell person?
[01:03.80]Dem no dey pay to dey learn lesson
[01:05.90]Sha manya, gbemi debẹ
[01:08.30]And it's a vibe anytime we dey there
[01:10.10]I no get time, I no get patience
[01:12.00]Spray the money plenty
[01:13.70]Dance, gbẹdu
[01:15.20]Chale, make we dance, gbẹdu
[01:16.90]Make it dance, gbẹdu (Oh, le-le-le)
[01:18.90]Let the music, e dey play, gbẹdu
[01:20.90]Ọmọ, say you go dance, gbẹdu
[01:22.90]Chale (Starboy), make we dance, gbẹdu
[01:25.10]You go dance, gbẹdu
[01:27.50]You go dance
[01:28.80]
[01:29.10]So, tell me what you wanna do tonight?
[01:30.80]You know the party no go make sense, if we never dey there, we make the party come alive
[01:35.10]We turn the O2 to O3, ma lọ bẹ si, italawa
[01:38.40]So baby, tell me why you wanna
[01:40.80]Shake body, make you do as you like
[01:42.80]Na steady we dey blow the cana
[01:44.70]Blow some trees, make me feel alright
[01:46.50]I no fit lie, man, I'm wasted
[01:49.20]And I'm feeling reckless
[01:51.40]Na who buy last, get latest
[01:53.30]That's why I'm working on patience
[01:55.50]I no dey joke with my paycheck
[01:57.30]If dem dey sleep, make dem wake them
[01:59.40]So we go vibe, we go vibe tonight, kama debẹ
[02:02.80]
[02:03.20]Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
[02:04.90]Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, l...........
......................................................................
......................................................................
........ USE THE BUTTONS BELOW TO GET FULL LYRICS & SUBTITLES ........
......................................................................
......................................................................