Tiwa Savage - Commona Lyrics (LRC) [03:23-203-0-en]

List All
Enter search queries such as "artist name AND song name" or "full song name." Alternatively, drop a media file here.
Artists: A | B | C | D | E | F | G | H | I | J | K | L | M | N | O | P | Q | R | S | T | U | V | W | X | Y | Z | #

Singer: Tiwa Savage | Song: Commona

CAPTCHA: captcha

Tiwa Savage - Commona Lyrics (LRC) (03:23-203-0-en) (PARTIAL PREVIEW)


......................................................................
........ USE THE BUTTONS BELOW TO GET FULL LYRICS & SUBTITLES ........
......................................................................

[00:00.00]by RentAnAdviser.com
[00:17.90]I'm just a commona
[00:27.80]I'm just a commona
[00:29.90]If you no pick, you go miss the job
[00:32.30]Person wey load money don dey call
[00:34.90]Me I no swag, I no get kpa
[00:37.10]I'm a commona, commona
[00:40.00]If you chop slap you go take Panadol
[00:42.40]For the matter dem go like to rojọ, mi o rojọ
[00:45.70]Aro, hmm
[00:47.00]Mi o rojọ
[00:48.10]I'm just a commona
[00:49.70]Ki lo n sọ, hmm
[00:51.20]Ki lo gbọ?
[00:52.10]To ba ṣẹlẹ awo lọ
[00:54.30]Ta lo ni motor to lọ post?
[00:56.70]If owner catch you, you go know
[00:59.30]Wọn ni ko ma farawe, farawe, farawe
[01:02.10]You want to jaye like boys from Malay' ko wọle
[01:05.40]But wetin I know oh
[01:08.00]I'm just a commona
[01:10.30]Dem say na you be benefactor (Ahn, ahn, ahn)
[01:13.20]Life changer (Ahn, ahn, ahn)
[01:15.60]Big spender (Ahn, ahn, ahn)
[01:18.20]Eh
[01:19.60]Ọwọ epo ni wọn n bani la
[01:22.40]Mhmm (Ahh han ah)
[01:23.40]Nobody wan know
[01:24.50]Mm-mmm (Ahh han ah)
[01:25.20]You say wetin
[01:25.90]But wetin I know ahh han ah
[01:27.30]I'm just a commona
[01:29.70]Ehn, my people come make I play you the cassette oh
[01:33.10]Your life dey your hand like a handset oh
[01:35.30]But е no get manual like math set oh
[01:37.70]I'm just a commona
[01:39.60]You no fit fight am for long еven if you get black belt oh
[01:42.70]People wey want to use you, you must get oh
[01:45.20]When your life Yori Yori like Bracket oh
[01:47.60]I'm just a commona
[01:49.50]Ebelebe, sọkutu wọwọ
[01:51.70]O kala mọ ọn, o fi si kọrọ
[01:54.10]You like to spend all your money for biggie bam bam
[01:57.90]Ẹ ṣa gbana ko to de e o ti la TomTom (Leave am for am)
[01:59.30]Nobody holy, no, nobody oh
[02:02.40]No dey do like assistant Holy Ghost
[02:04.80]No dey do like you hate enjoyment
[02:07.10]You like enjoyment and you want to join them, ah
[02:10.00]Me I follow am for one corner for adugbo
[02:12.90]Dem yapa, dem ṣayo, dem fagbo
[02:15.30]No dey look o, no dey look o, no dey look o
[02:18.60]No dey look o like we no know you be ogbolo...........
......................................................................
......................................................................
........ USE THE BUTTONS BELOW TO GET FULL LYRICS & SUBTITLES ........
......................................................................
......................................................................


CAPTCHA: captcha

ENABLE javascript in your browser!

Tiwa Savage - Commona Lyrics (LRC) - 03:23-203-0-en

CAPTCHA: captcha

Enter the CAPTCHA above and then use the buttons below.

Uncensored versions

▼ Tiwa Savage - Commona.en.lrc Lyrics (.LRC) (Simple)

▼ Tiwa Savage - Commona.en.lrc Lyrics (.LRC) (ADVANCED)

▼ Tiwa Savage - Commona.en.srt Subtitles (.SRT)

▼ Tiwa Savage - Commona.en.vtt WebVTT (.vtt) (Web Video Text Tracks)

YOU PROMISE AND AGREE THAT YOU WILL USE THE SUBTITLES ONLY FOR YOUR OWN PERSONAL, NON-COMMERCIAL USE AND THAT YOU WILL NOT REDISTRIBUTE OR UPLOAD THEM ON THE INTERNET WITHOUT PERMISION. THANK YOU.

Note: Some words may be censored. This is for preview only. You will receive the uncensored version when you use the above buttons. If you notice any errors in the subtitles, please let me know

Please support me on PATREON Thank you!