Rema - Charm Lyrics (LRC) [03:21-201-0-en]

List All
Enter search queries such as "artist name AND song name" or "full song name." Alternatively, drop a media file here.
Artists: A | B | C | D | E | F | G | H | I | J | K | L | M | N | O | P | Q | R | S | T | U | V | W | X | Y | Z | #

Singer: Rema | Song: Charm

CAPTCHA: captcha

Rema - Charm Lyrics (LRC) (03:21-201-0-en) (PARTIAL PREVIEW)


......................................................................
........ USE THE BUTTONS BELOW TO GET FULL LYRICS & SUBTITLES ........
......................................................................

[00:00.00]by RentAnAdviser.com
[00:14.80]London
[00:18.10]Another banger
[00:20.10]Come here, wetin dey worry you?
[00:22.20]Bring body make I rock am, yeah, yeah
[00:25.00]I know you senior me
[00:27.50]I get money pass your papa
[00:30.00]Wetin you want wey I no fit do for you?
[00:32.80]Why you wan dey buga wọn?
[00:35.30]Shey you be Kizz Daniel ni?
[00:37.80]You better drop your body armor
[00:39.80]Soco, ah
[00:41.00]Sofry with this body
[00:43.10]Make we run am on a lowkey
[00:46.00]Baby you know me
[00:48.00]E get as you go move wey I no go 'gree
[00:51.10]Come make I drive your mhm
[00:52.90]Come make I drive this your jalopy
[00:56.00]Baby allow me
[00:57.80]Tip you off with alawi
[01:00.50]See body oh (See body, see body oh)
[01:05.60]Egba mi oh (Egba mi, egba mi oh)
[01:09.70]E dey burst my bololo
[01:12.50]E dey burst my bololo (E dey burst my bololo)
[01:15.50]Please help me oh
[01:17.60]Me I don jam wetin pass me oh
[01:19.90]Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh)
[01:22.30]Bring body make I rock am (Yeah, yeah)
[01:24.60]I know you senior me (Me)
[01:27.30]I get money pass your papa (Pass your papa, oh)
[01:29.90]Wetin you want wey I no fit do for you? (For you)
[01:32.80]Why you wan dey buga wọn? (Wọn)
[01:35.10]Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm)
[01:37.40]You better drop your body armor
[01:40.00]You too dey form with this love of a thing baby eh, lend me, lend
[01:44.80]I get pounds for you, you wan dey do like say eh, naira no dey end
[01:49.90]You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh, e no dey bend
[01:54.90]Oya follow my command baby do like I do
[01:57.00]Baby, front and back
[01:58.30]Gimme boom-baka-boom
[01:59.80]Soco, ah
[02:00.90]Sofry with this body
[02:02.90]Make we run am on a lowkey
[02:06.00]Baby you know me
[02:07.90]E get as you go move wey I no go 'gree
[02:10.90]Come make I drive your mhm
[02:13.00]C...........
......................................................................
......................................................................
........ USE THE BUTTONS BELOW TO GET FULL LYRICS & SUBTITLES ........
......................................................................
......................................................................


CAPTCHA: captcha

ENABLE javascript in your browser!

Rema - Charm Lyrics (LRC) - 03:21-201-0-en

CAPTCHA: captcha

Enter the CAPTCHA above and then use the buttons below.

Uncensored versions

▼ Rema - Charm.en.lrc Lyrics (.LRC) (Simple)

▼ Rema - Charm.en.lrc Lyrics (.LRC) (ADVANCED)

▼ Rema - Charm.en.srt Subtitles (.SRT)

▼ Rema - Charm.en.vtt WebVTT (.vtt) (Web Video Text Tracks)

YOU PROMISE AND AGREE THAT YOU WILL USE THE SUBTITLES ONLY FOR YOUR OWN PERSONAL, NON-COMMERCIAL USE AND THAT YOU WILL NOT REDISTRIBUTE OR UPLOAD THEM ON THE INTERNET WITHOUT PERMISION. THANK YOU.

Note: Some words may be censored. This is for preview only. You will receive the uncensored version when you use the above buttons. If you notice any errors in the subtitles, please let me know

Please support me on PATREON Thank you!