2Baba - Oyi Lyrics (LRC) [03:41-221-0-en]

List All
Enter search queries such as "artist name AND song name" or "full song name." Alternatively, drop a media file here.
Artists: A | B | C | D | E | F | G | H | I | J | K | L | M | N | O | P | Q | R | S | T | U | V | W | X | Y | Z | #

Singer: 2Baba | Song: Oyi

CAPTCHA: captcha

2Baba - Oyi Lyrics (LRC) (03:41-221-0-en) (PARTIAL PREVIEW)


......................................................................
........ USE THE BUTTONS BELOW TO GET FULL LYRICS & SUBTITLES ........
......................................................................

[00:00.00]by RentAnAdviser.com
[00:19.20]Help me spread this message like Globacom
[00:21.70]Make nobody come here dey come dey form
[00:24.10]I know say no be everybody follow come
[00:26.80]And no be every breast wey be silicon
[00:29.30]Ehen
[00:29.90]Make dem no come dey wash you
[00:31.90]And make you do exactly what you wan do
[00:34.40]Make you no say I no tell you
[00:37.20]Make you no let devil come dey use you
[00:39.40]But if I tell you say I love you
[00:41.90]Abeg abeg no go turn me your mugu
[00:44.40]That time 30 billion no go do you
[00:46.90]That time EDUMOGA no go see you
[00:50.00]And if I start to dey stress you
[00:52.20]Let me know because I no want to vex you
[00:54.50]Bottom line, na only you wey know you
[00:57.00]The same time you go do wetin wey favour you
[01:01.80]Alo ma nyeótukpo
[01:04.60]So make we do the thing jeje, make we do the live-show
[01:11.90]Alo nma’iye góligbo
[01:15.40]So just be living your life and do the thing jeje, live-show
[01:20.10]If body dey hot you, drink water
[01:22.30]No come, come dey form like butter
[01:24.70]Because I know say you know say I know you
[01:27.60]And no be every dressing go fit you (Ehen!)
[01:30.70]Make you no make me mara eh
[01:32.80]Attentiveness for my matter eh
[01:35.10]I no fit halla
[01:36.40]I no fit shout
[01:37.60]I no wan make, na me and you dem talk about
[01:40.20]And if I tell you say I like you
[01:42.40]Abeg no let shakara come dey kill you
[01:45.20]That time 30 billion no go do you
[01:47.50]That time EDUMOGA no go see you
[01:50.30]And if I start to dey stress you
[01:52.70]Let me know because I no want to vex you
[01:55.10]Bottom line, na only you wey know you
[01:57.70]The same time you go do wetin wey favour you
[02:02.40]Alo ma nyeótukpo
[02:05.40]So make we do the thing jeje, make we do the live-show
[02:12.10]Alo nma’iye góligbo
[02:16.00]So just be living your life and do the thing jeje, live-show
[02:22.60]Alo nma’iye góligbo
[02:2...........
......................................................................
......................................................................
........ USE THE BUTTONS BELOW TO GET FULL LYRICS & SUBTITLES ........
......................................................................
......................................................................


CAPTCHA: captcha

ENABLE javascript in your browser!

2Baba - Oyi Lyrics (LRC) - 03:41-221-0-en

CAPTCHA: captcha

Enter the CAPTCHA above and then use the buttons below.

Uncensored versions

▼ 2Baba - Oyi.en.lrc Lyrics (.LRC) (Simple)

▼ 2Baba - Oyi.en.lrc Lyrics (.LRC) (ADVANCED)

▼ 2Baba - Oyi.en.srt Subtitles (.SRT)

▼ 2Baba - Oyi.en.vtt WebVTT (.vtt) (Web Video Text Tracks)

YOU PROMISE AND AGREE THAT YOU WILL USE THE SUBTITLES ONLY FOR YOUR OWN PERSONAL, NON-COMMERCIAL USE AND THAT YOU WILL NOT REDISTRIBUTE OR UPLOAD THEM ON THE INTERNET WITHOUT PERMISION. THANK YOU.

Note: Some words may be censored. This is for preview only. You will receive the uncensored version when you use the above buttons. If you notice any errors in the subtitles, please let me know

Please support me on PATREON Thank you!