Şarkıcı: Ayra Starr
 | 
Parça: Rush
                 
Ayra Starr - Rush Lirik (LRC) (03:05-185-0-en) (ÖN İZLEME)
 
......................................................................
....... FUL LİRİK & ALTYAZI İÇİN AŞAĞIDAKİ DÜĞMELERİ KULLANINI .......
......................................................................
 
[00:00.00]by RentAnAdviser.com
[00:08.40]Vibez
[00:09.90]Ta ta ri, ti ta ta ri ta
[00:13.30]Ta ta ri, ti ta ta ri ta
[00:15.70]Ta ta ri ta, ti ri ta
[00:19.70]Sabi girls no dey too like talk
[00:22.60]Animals dey in human form
[00:24.90]Padi man, nobody like work
[00:27.10]But you must hustle of you wan chop
[00:29.60]E no finish dem wan fight us
[00:32.00]If them dey run dem no fit catch up
[00:34.20]I no dey form say I too righteous
[00:36.60]No come dey form say you too like us
[00:40.00]Me no get time for the hate and the bad energy
[00:42.60]Got my mind on my money
[00:44.60]Make you dance like Poco Lee
[00:46.90]Steady green like broccoli
[00:49.20]Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
[00:52.10]Kudi na my fantasy
[00:54.00]Dem wan dey check if my tap e no rush
[00:57.50]But e dey rush
[00:58.80]E dey rush well wеll
[01:00.20]E be much
[01:00.90]Na God dey make my tap, е dey rush
[01:03.40]The kind money we touch
[01:05.80]Yeah
[01:06.80]But e dey rush
[01:08.30]E dey rush well well
[01:09.70]E be much
[01:10.40]No be hype, everybody dey crush
[01:12.80]There's no dulling with us (There's no dulling with us)
[01:17.10]Ta ta ri, ti ta ta ri ta
[01:19.30]Pa pa ri, ti ta ta ri ta
[01:22.10]Pa pa ri pa
[01:23.70]Pa ra pa pa ri pa
[01:26.30]Jofunmi Japata, I dey go ghana
[01:28.70]You never touch, you dey form papas
[01:31.30]Which kind money we never see before
[01:33.70]Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
[01:36.30]Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
[01:41.70]You can't count my grace
[01:43.40]I just dey my lane, my lane
[01:46.20]Me no getty time for the hate and the bad energy
[01:49.80]Gat my mind on my money
[01:51.50]Make you dance like poco lee
[01:53.80]Steady green like broccoli
[01:56.30]Steady on my grind no wan hear what they want telly me...........