Şarkıcı: Rema
|
Parça: Charm
Rema - Charm Lirik (LRC) (03:24-204-0-en) (ÖN İZLEME)
......................................................................
....... FUL LİRİK & ALTYAZI İÇİN AŞAĞIDAKİ DÜĞMELERİ KULLANINI .......
......................................................................
[00:00.00]by RentAnAdviser.com
[00:14.80]London
[00:17.70]Another banger
[00:20.00]Come here, wetin dey worry you?
[00:22.10]Bring body make I rock am, yeah, yeah
[00:25.40]I know you senior me
[00:27.40]I get money pass your papa
[00:30.00]Wetin you want wey I no fit do for you?
[00:32.80]Why you wan dey buga wọn?
[00:35.20]Shey you be Kizz Daniel ni?
[00:37.70]You better drop your body armor
[00:39.80]Soco, ah
[00:40.80]Sofry with this body
[00:42.90]Make we run am on a lowkey
[00:45.10]Baby you know me
[00:48.00]E get as you go move wey I no go 'gree
[00:51.00]Come make I drive your mhm
[00:53.10]Come make I drive this your jalopy
[00:56.10]Baby allow me
[00:57.80]Tip you off with alawi
[01:00.40]See body oh (See body, see body oh)
[01:05.60]Egba mi oh (Egba mi, egba mi oh)
[01:09.90]E dey burst my bololo
[01:13.40]E dey burst my bololo (E dey burst my bololo)
[01:15.30]Please help me oh
[01:17.90]Me I don jam wetin pass me oh
[01:20.00]Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh)
[01:22.20]Bring body make I rock am (Yeah, yeah)
[01:24.60]I know you senior me (Me)
[01:27.20]I get money pass your papa (Pass your papa, oh)
[01:30.10]Wetin you want wey I no fit do for you? (For you)
[01:32.60]Why you wan dey buga wọn? (Wọn)
[01:35.40]Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm)
[01:37.80]You better drop your body armor
[01:39.70]You too dey form with this love of a thing baby eh, lend me, lend
[01:43.90]I get pounds for you, you wan dey do like say eh, naira no dey end
[01:49.90]You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh, e no dey bend
[01:54.80]Oya follow my command baby do like I do
[01:57.10]Baby, front and back
[01:58.20]Gimme boom-baka-boom
[02:00.10]Soco, ah
[02:01.10]Sofry with this body
[02:02.90]Make we run am on a lowkey
[02:05.80]Baby you know me
[02:07.70]E get as you go move wey I no go 'gree
[02:11.00]Come make I drive your mhm
[02:13.10]C...........