Şarkıcı: ODUMODUBLVCK
 | 
Parça: PITY THIS BOY
                 
ODUMODUBLVCK - PITY THIS BOY Lirik (LRC) (02:45-165-0-en) (ÖN İZLEME)
 
......................................................................
....... FUL LİRİK & ALTYAZI İÇİN AŞAĞIDAKİ DÜĞMELERİ KULLANINI .......
......................................................................
 
[00:00.00]by RentAnAdviser.com
[00:07.90]They for like pity this boy
[00:10.00]Everyday na billing, with their shameful decoy (Full decoy, oh decoy, shege)
[00:16.50]I for don turn visitor, overstay my welcome
[00:21.20]But I for chop full insult (Full insult), chop full insult (Kala)
[00:24.80]Even my mama join dem (Swear)
[00:27.40]My grandma join, my papa join
[00:29.20]But my shima comes first (Stubborn), brown Hermes (Let's go)
[00:33.90]Come to my doorstep (Kor kor kor, kor kor kor, kor kor kor)
[00:37.40]Agberos, all of dem are sorted (Kala)
[00:40.40]I go pay devé
[00:42.20]Modu give me money make I wound person, ey (Wound person, wound person)
[00:45.80]I no dey carry kele wey no like shopping (Ejobe)
[00:49.10]Gucci, Fendi, Versace, Nike, she can look sporty (Eeee)
[00:53.20]She no wan turn to orobo kibor-bor-bor-bor
[00:57.80]But she dey bill me like orobokibo
[00:59.90]Kalamantus, press am quickly (Oya na)
[01:02.20]The whole of zone one dey my building
[01:04.10]Mummy shut the door, they wan beg me food and school fees
[01:06.40]Some of dem go use the money camp okpo blow wiwi
[01:08.50]They for like pity this boy (Pity this boy)
[01:10.80]Everyday na billing, with their shameful decoy (Shameful decoy, oh decoy)
[01:16.20]I for don turn visitor (Turn visitor), overstay my welcome
[01:21.30]But I for chop full insult (Shege), chop full insult (Bastard)
[01:25.70]Ay, oyoyo yeah, yeah
[01:28.10]You know that kele wey dey stay for obodo-yibo
[01:32.60]Steady recharge am for dollars o (BIG!)
[01:34.70]Oyoyo yeah, yeah (OP)
[01:36.70]The one for here no dey hear word o
[01:38.80]Samantha sef e dey learn work o
[01:40.80]Sexy girls (Yea) e dey gang up
[01:42.70]If e nor dey Gucci, na Prada
[01:44.70]Say Shelly, Addis Ababa
[01:46.60]Solomon Grundy, with the fast life
[01:49.00]It's plenty, she call me Santa
[01:51.00]Ehn-ehn, exclusive, Bahamas
[01:53.30]Balling on balling o, Mo Mamba
[01:55.30]N...........