Tiwa Savage - Commona (with Lyrics & Subtitles)
Search, synchronize, and download lyrics in LRC and SRT formats for YouTube music videos by videoID or Title.
You can preview or test subtitles before downloading them.
Note: Some words may be censored. This is for preview only.
You will receive the uncensored version when you download it.
(optional) Use the buttons below or the keyboard shortcuts "G" or "H" to adjust subtitle synchronization before downloading.
The available subtitles for the media will be listed below.
When available, click to load or test subtitles from the list below.
Note: Some words may be censored. This is for preview only.
You will receive the uncensored version when you download it.
Tiwa Savage - Commona (en) Lyrics
by RentAnAdviser.com
I'm just a commona
If you no pick, you go miss the job
Person wey load money don dey call
Me I no swag, I no get kpa
I'm a commona, commona
If you chop slap you go take Panadol
For the matter dem go like
to rojọ, mi o rojọ
Aro, hmm
Mi o rojọ
Ki lo n sọ, hmm
Ki lo gbọ?
To ba ṣẹlẹ awo lọ
Ta lo ni motor to lọ post?
If owner catch you, you go know
Wọn ni ko ma farawe, farawe, farawe
You want to jaye like boys
from Malay' ko wọle
But wetin I know oh
Dem say na you be benefactor
(Ahn, ahn, ahn)
Life changer (Ahn, ahn, ahn)
Big spender (Ahn, ahn, ahn)
Eh
Ọwọ epo ni wọn n bani la
Mhmm (Ahh han ah)
Nobody wan know
Mm-mmm (Ahh han ah)
You say wetin
But wetin I know ahh han ah
Ehn, my people come make I
play you the cassette oh
Your life dey your hand
like a handset oh
But е no get manual like math set oh
You no fit fight am for long еven
if you get black belt oh
People wey want to use
you, you must get oh
When your life Yori Yori
like Bracket oh
Ebelebe, sọkutu wọwọ
O kala mọ ọn, o fi si kọrọ
You like to spend all your
money for biggie bam bam
Ẹ ṣa gbana ko to de e o ti la
TomTom (Leave am for am)
Nobody holy, no, nobody oh
No dey do like assistant Holy Ghost
No dey do like you hate enjoyment
You like enjoyment and you
want to join them, ah
Me I follow am for one
corner for adugbo
Dem yapa, dem ṣayo, dem fagbo
No dey look o, no dey look
o, no dey look o
No dey look o like we no
know you be ogbologbo
Ọgọrọ, jọ
Omugọ, jọ
Sir Ugo, jọ
Ase ọmọ, jọ
Ote ọmọ, jọ
Omugọ ọmọ, jọ
But wetin I know I'm just a commona o
Commona commona commona oh
Just a commona commona commona oh
They gat me singing no love
No love
Ọmọ mo fọ o
Can't you see the picture?
Picture
When I dey draw
Like ọgbọnọ yeah
Commona commona commona ooo
Just a commona commona commona ooo
Please support me on PATREON Thank you!