Patoranking - ABOBI (with Lyrics & Subtitles)
Search, synchronize, and download lyrics in LRC and SRT formats for YouTube music videos by videoID or Title.
You can preview or test subtitles before downloading them.
Note: Some words may be censored. This is for preview only.
You will receive the uncensored version when you download it.
(optional) Use the buttons below or the keyboard shortcuts "G" or "H" to adjust subtitle synchronization before downloading.
The available subtitles for the media will be listed below.
When available, click to load or test subtitles from the list below.
Note: Some words may be censored. This is for preview only.
You will receive the uncensored version when you download it.
Patoranking - ABOBI (en) Lyrics
by RentAnAdviser.com
It's Kel-P vibes
Rumuokoro don catch fire
Last night I was walking on the road
When they shoot the man
and shoot him tyre
Ikorodu don catch fire
As I dey waka, I dey see one man wen
be say dem shoot wey dey carry kaya
The Baba carry kaya
Soldier go, solider come
Barrack no dey run
Kill by a gun, you will die by a gun
How you go feel at the
point of no return?
‘Nuff men dead under the sun
Na so them kill the innocent man
Innocent man get paddy man
Paddy man vex turn Taliban
Taliban run the whole town down
Dem don kill Abobi eh (Don kill Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, Abobi eh
Dem don kill Abobi (Don kill Abobi)
Abobi, Abobi eh, ay
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Ose mi bipe, gbim gbim
My full body dey gbim gbim
My body do me, gbim gbim
Obodo delu jim jim
Onyeoma na jim jim
I carry my thing jim jim
From Rumola to Agidingbi
Everywhere just dey gidigidi
Delu Ma jim jim
I carry my shoe gbimgbim
Mama sef dey gbimgbim
Papa sef dey gbimgbim
Abobi no dey find trouble
(Ahn-ahn-ahn)
E no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
He just wan bubble (Ahn-ahn-ahn)
Family man wey dey struggle
(Ahn-ahn-ahn)
Oh, oh, oh
Please support me on PATREON Thank you!