Victony - Stubborn (with Lyrics & Subtitles)
Search, synchronize, and download lyrics in LRC and SRT formats for YouTube music videos by videoID or Title.
You can preview or test subtitles before downloading them.
Note: Some words may be censored. This is for preview only.
You will receive the uncensored version when you download it.
(optional) Use the buttons below or the keyboard shortcuts "G" or "H" to adjust subtitle synchronization before downloading.
The available subtitles for the media will be listed below.
When available, click to load or test subtitles from the list below.
Note: Some words may be censored. This is for preview only.
You will receive the uncensored version when you download it.
Victony - Stubborn (en) Lyrics
by RentAnAdviser.com
Solo
Solo, solo, solo
You know I’ve been riding solo
Way before my tori get promo
Now dem dey call me idolo
Idolo idolo idolo
Make nobody call me idolo again
No idolo wey fit perfect
When I dey wear my Dunlop
When I no getti kọbọ
See Aboniki full my cupboard
O ni, so many things you dunno, so
many things you dunno (Dunno)
Me I don dey fight since when
I never tall reach Aunty
Olisa bumbum (Bumbum)
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word o
I stubborn (And I stubborn gan ni)
Stubborn
Me I no fit be your idolo (Stubborn)
Me I no dey hear word oh
I stubborn
Me I no fit be your idolo
(Ọmọ mo stubborn gan)
I stubborn (Mo stubborn gan)
Dunno
Make I carry dem go where dem no know
Make I give dem the steps like Poco
Originality no be bobo, hmmm
Ọmọ iya mi owo ni koko (Owo ni koko)
I dey fight all the wars
on a low low (Low low)
Gbe kolos
Emi nikan on a solo (Solo)
E be like say ye, I don kolo
Jago say “na lie, uhn uhn”
Say “na igbo” (Stubborn)
Ọlọun (Ọlọun)
Ẹlẹda mi majẹ n sh'ọlọun (Sh'ọlọun)
Bukata mi oti pọ gan o
For my family I be stubborn
I be stubborn
Ọmọ ọgbọn (Stubborn)
Enter their body like two guns
Kakakaka
Wọn ni ku tan
Ye ye ye ye ye
I stubborn (And I stubborn)
Ey ey, stubborn (I stubborn)
I stubborn (Stubborn)
Me I no fit be your idolo
Bombo
That manny is a bombo
Normally shey Ajebo sef na Hustler
Get to the money pronto
Make dey call me Dike like Tonto
From Igbo Elerin to Igando
I've never been missing in action
They start to dey call me Uche Jumbo
When I no geti kọbọ
When Aboniki full my cupboard
O ni, so many things you dunno,
so many things you dunno
Me I don dey fight since when I never
tall reach Aunty Olisa bumbum
Please support me on PATREON Thank you!