King Promise - That Way (with Lyrics & Subtitles)

Search, synchronize, and download lyrics in LRC and SRT formats for YouTube music videos by videoID or Title. You can preview or test subtitles before downloading them. Note: Some words may be censored. This is for preview only. You will receive the uncensored version when you download it.



(optional) Use the buttons below or the keyboard shortcuts "G" or "H" to adjust subtitle synchronization before downloading.

The available subtitles for the media will be listed below. When available, click to load or test subtitles from the list below.

Note: Some words may be censored. This is for preview only. You will receive the uncensored version when you download it.

King Promise - That Way (en) Lyrics


by RentAnAdviser.com
Wetin you dey do me nobody dey come close
And when you put it on me I want ghost
Wetin dey your inside jollof I want know
Girl, your aura dey too sexy
Wey thing you do me with your eyes
Make a bad man lose his mind (You are)
I say your drama no too plenty
Girl, you know say vibes don't lie
All these girls but you I dey like (You are)
And when you put it on mе, I want ghost
Wetin dey your inside jollof I want know, yеah
See, wetin you dey do me nobody dey come close
And when you put it on me, I want ghost
Wetin dey your inside jollof I want know, know, know
You are my fire
Girl, you are my fire
The one desire
One that I desire
Believe me when I say
And when you put that thing on me
Make I know say, I want it that way
My girl wanna roll one thing
No dey like fighting, rather ride that thing
My girl, she be five-star thing
I no be Shatta Wale, but she like my thing
I never wanna let you go
But always wanna watch you leave, yeah, yeah
Shawty's got a hold on me
Nobody fit to jam our thing, yeah
Wetin dey your inside jollof I want know, yeah
You are my fire (You are, you are)
The one desire (The one, the one)
Believe me when I say (Ooh)
The one desire (The one desire)
Believe me when I say (Believe me when I say)
That I want it that way

Special thanks to Milan Magyar for his great project youtube.external.subtitle on github.
Please support me on PATREON Thank you!