Patoranking - Abule (with Lyrics & Subtitles)
Search, synchronize, and download lyrics in LRC and SRT formats for YouTube music videos by videoID or Title.
You can preview or test subtitles before downloading them.
Note: Some words may be censored. This is for preview only.
You will receive the uncensored version when you download it.
(optional) Use the buttons below or the keyboard shortcuts "G" or "H" to adjust subtitle synchronization before downloading.
The available subtitles for the media will be listed below.
When available, click to load or test subtitles from the list below.
Note: Some words may be censored. This is for preview only.
You will receive the uncensored version when you download it.
Patoranking - Abule (en) Lyrics
by RentAnAdviser.com
This is another story oh, from my one
Make I tell you wetin happen for Abule
'Bout this big party inside my Abule
I went there with my bestfriend Kunle
Kunle dey there with him
gyalfriend Shile
Ghetto gyals them dey like Takasufe
So many pretty gyals
dey inside my mule
I just dey wonder say,
which kind party eh
Everyting yapa, everyting dey
Ah, oshe
I get many gyals, wey them
dey come from Mowe
AJ boys, them dey like to throw away
Omo se gobe
We just havin' fun
We wan' carry on
Crazy gyals like Meg Thee Stallion
But my girlfriend dey
here dey turn me on
That's why I hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hold am tight
Go
Omoge whine am, you can do better
Sweet gbedu from Ebute Metta
All the way, to Niger Delta
Na we get am
Plenty ololo
Gyal'em nuff, oh ogologo
I just want sharply take one photo
Before the Baba them tell us to go
Please support me on PATREON Thank you!