Rema - BENIN BOYS (with Lyrics & Subtitles)

Search, synchronize, and download lyrics in LRC and SRT formats for YouTube music videos by videoID or Title. You can preview or test subtitles before downloading them. Note: Some words may be censored. This is for preview only. You will receive the uncensored version when you download it.



(optional) Use the buttons below or the keyboard shortcuts "G" or "H" to adjust subtitle synchronization before downloading.

The available subtitles for the media will be listed below. When available, click to load or test subtitles from the list below.

Note: Some words may be censored. This is for preview only. You will receive the uncensored version when you download it.

Rema - BENIN BOYS (en) Lyrics


They call me shallipopi
Pluto presido
Another banger!
Touch down benin boys gen gen gen
Money yakpa money repete
Remy ekehuan road shalli sapele
Santa monica touchdown shekens
They dey like to dey dance the legbegbe
Na we dey bully na we dey pepper
If you play with the boys you go collect
See doings you no fit talk say we no get
Get why dem dey call us benin boys
We no dey make too much noise
Na we dey pull up with convoy
You know the billing wey we dey chest
Many fishes in the river but na you I wan taste
Chop you and clean mouth, eat you for lunch
Have you for dinner, unto the next
See money see am see see see money o
( See see see money o wahala )
Na we be the pride of benin oba sef suppose give us medal o give medal o
Na my benin brothers I go call before I call olokpa o if anything kpa o
Remy boy you can paste me you location
What is your next destination
Should I give you my direction? Touch benin boy
You don touch the full nation
Oya spekele spekele dun gbaga dun
Benin boys no dey rest oya ji masun
Say we see opportunity we no fit zuzu
Small thing come out use am buy 4matic
Small circle, big money, dirty money
Chubby body wanna gum me ah new benz o incoming
Sexy body tell me what time that you coming
- Yo x

Special thanks to Milan Magyar for his great project youtube.external.subtitle on github.
Please support me on PATREON Thank you!