Rema - Charm (with Lyrics & Subtitles)
Search, synchronize, and download lyrics in LRC and SRT formats for YouTube music videos by videoID or Title.
You can preview or test subtitles before downloading them.
Note: Some words may be censored. This is for preview only.
You will receive the uncensored version when you download it.
(optional) Use the buttons below or the keyboard shortcuts "G" or "H" to adjust subtitle synchronization before downloading.
The available subtitles for the media will be listed below.
When available, click to load or test subtitles from the list below.
Note: Some words may be censored. This is for preview only.
You will receive the uncensored version when you download it.
Rema - Charm (en) Lyrics
by RentAnAdviser.com
London
Another banger
Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I
no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body armor
Soco, ah
Sofry with this body
Make we run am on a lowkey
Baby you know me
E get as you go move wey I no go 'gree
Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy
Baby allow me
Tip you off with alawi
See body oh (See body, see body oh)
Egba mi oh (Egba mi, egba mi oh)
E dey burst my bololo
E dey burst my bololo (E
dey burst my bololo)
Please help me oh
Me I don jam wetin pass me oh
Come here, wetin dey worry
you? (Worry you, uhh)
Bring body make I rock am (Yeah, yeah)
I know you senior me (Me)
I get money pass your papa
(Pass your papa, oh)
Wetin you want wey I no fit
do for you? (For you)
Why you wan dey buga wọn? (Wọn)
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm)
You too dey form with this love of
a thing baby eh, lend me, lend
I get pounds for you, you wan dey
do like say eh, naira no dey end
You too dey stiff, dey do like say your
waist no dey eh, e no dey bend
Oya follow my command
baby do like I do
Baby, front and back
Gimme boom-baka-boom
Wetin you want wey I no fit
do for you? (Wetin you want
wey I no fit do for you?)
Why you wan dey buga wọn? (Buga wọn)
Soco, ah (Ayy)
Please support me on PATREON Thank you!