Joeboy - Focus (with Lyrics & Subtitles)
Search, synchronize, and download lyrics in LRC and SRT formats for YouTube music videos by videoID or Title.
You can preview or test subtitles before downloading them.
Note: Some words may be censored. This is for preview only.
You will receive the uncensored version when you download it.
(optional) Use the buttons below or the keyboard shortcuts "G" or "H" to adjust subtitle synchronization before downloading.
The available subtitles for the media will be listed below.
When available, click to load or test subtitles from the list below.
Note: Some words may be censored. This is for preview only.
You will receive the uncensored version when you download it.
Joeboy - Focus (en) Lyrics
by RentAnAdviser.com
Focus, sey me I dey try focus
Girl na you dey scatter my thinking
oh and I no dey know wassup
Sey you for let me know
wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey mind
So we fit both know
Wetin we dey find
Straight to the point make
we no waste our time
Sey you no need to dey buga
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I’m the one you want
Sey you no need to dey buga no no
Tori moti
Moti moti moti moti moti
Moti shayo
You driving me crazy
I’m feeling so lazy
Tori moti moti moti
Moti moti moti moti baby
I’m feeling so lazy (yeah)
To like person no be crime
And if you like person show your sign
I know sey I be player
those times Oh no
So you for let me know
wetin dey your mind
I’m feeling so lazy ye
And I go let you know
wetin dey my mind
Please support me on PATREON Thank you!