Rema - Trouble Maker (with Lyrics & Subtitles)
Search, synchronize, and download lyrics in LRC and SRT formats for YouTube music videos by videoID or Title.
You can preview or test subtitles before downloading them.
Note: Some words may be censored. This is for preview only.
You will receive the uncensored version when you download it.
(optional) Use the buttons below or the keyboard shortcuts "G" or "H" to adjust subtitle synchronization before downloading.
The available subtitles for the media will be listed below.
When available, click to load or test subtitles from the list below.
Note: Some words may be censored. This is for preview only.
You will receive the uncensored version when you download it.
Rema - Trouble Maker (en) Lyrics
by RentAnAdviser.com
How many dues wey the boy don pay?
How many insult I go take, ah?
Address your shit like I'm Jahgo
I've been like this straight
from the get-go
I no dey take eye see loose bread
If you miss your show you
know say me I go take am
Up my money 'cause your
promoter desperate
Make una no vex, na my
money be my mandate
Omo, many my country
people eye red, oh
My eye red for the green,
that's yellow
Some call me hybrid, and
some call me hollow
Keep who I really be on a low, low
Day and night, all my guys dey hustle
Every penny dey touch my circle
I dey pest my opps, make them
restless on schedule
Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me, make
I do my own, omo no judge me
Make you sef reason
E better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though
say una use extra sheet
Una dey kpakorokpa, I dey kpakurokpa
You better relocate, I dey some closer
Even if na red I go tackle, oh
Shebi na vex you go vex?
Omo werey me I no dey talk
but try me first
Better save your money, this
game na be my best-dressed
Bought my first land since
I was seventeen
You know steady grinding
Nothing wey you go show me
wey go really surprise me
Omo, I dey pest my opps, make
them restless on schedule
Please support me on PATREON Thank you!