Davido - Anything (with Lyrics & Subtitles)
Search, synchronize, and download lyrics in LRC and SRT formats for YouTube music videos by videoID or Title.
You can preview or test subtitles before downloading them.
Note: Some words may be censored. This is for preview only.
You will receive the uncensored version when you download it.
(optional) Use the buttons below or the keyboard shortcuts "G" or "H" to adjust subtitle synchronization before downloading.
The available subtitles for the media will be listed below.
When available, click to load or test subtitles from the list below.
Note: Some words may be censored. This is for preview only.
You will receive the uncensored version when you download it.
Davido - Anything (en) Lyrics
by RentAnAdviser.com
People talk, people talk, but
nobody fit fill my position
But as I be David for this one, who
born Goliath wey dey micrimo?
Gats, go hard or go home, I
don reach your goal post
I stand on my ten toes, dem
no fit stain my yellow
You can't catch me sleeping, on God
Why me go lay low? (Low) When I get
many people for my pay-roll
Ah, one billi' one day,
o sa mọ Oluwa lo n ṣe
Make dem leave bad dream for Pharaoh,
bottle of Martel ah, feeyan
No get time to sleep, leave
pressure for the weak
No go stop (No go)
Know I put my life on this
P so long (P so long)
And as I dey I fit conquer
anything, anything
Anything, anything
No go stop (No go stop)
Know I put my lifе on this
P so long (P so long)
Emi stubborn, emi Lion, Iginla,
igi-iroko, еmi gan-an gan-an
I still get love for Edikangikong,
diferrent girls on my
phone, but I steady lock up
Balling na normal thing, and I
been don blow by seventeen
But I no dey gree for nobody, I
dey hawk my music jẹjẹly, ajeh
And as I dey I fit conquer anything,
anything (Anything, anything)
Anything, anything (Anything,
anything)
Emi stubborn, emi Lion, Iginla,
igi-iroko, emi gan-an gan-an
Please support me on PATREON Thank you!