Rudeboy - Reality (with Lyrics & Subtitles)
Search, synchronize, and download lyrics in LRC and SRT formats for YouTube music videos by videoID or Title.
You can preview or test subtitles before downloading them.
Note: Some words may be censored. This is for preview only.
You will receive the uncensored version when you download it.
(optional) Use the buttons below or the keyboard shortcuts "G" or "H" to adjust subtitle synchronization before downloading.
The available subtitles for the media will be listed below.
When available, click to load or test subtitles from the list below.
Note: Some words may be censored. This is for preview only.
You will receive the uncensored version when you download it.
Rudeboy - Reality (en) Lyrics
by RentAnAdviser.com
I'm sorry, I'm I'am , I'm sorry
Some say that I'm blind no be my
way (There's nobody like you)
I gave you my heart then
you throway, eyah
I can't believe say, na the person
wey dey try to deceive me ehh
A girl sexiness no be play play eyah
Girl I go die for your body
Girl me I go fight anybody yeah
Any baga wey go try me dem go surgi
Cos dem other girl dem no sabi
Girl I don't mind, if na fight
I go fight for you, eyeah
And I don't mind , if na to cry
I go cry for you, eyeah
I don't mind, mind mind,
Me I fit do anything for you
Girl if na to die, I no go die
for you, cos this is reality
She got a lot of sugar daddy
dem plenty eyeah, ahh
I know say my girl no be centy
, cos I know what I'm feeling
Gucci lv, she get am
Channel fendi, ferragamo, bentley
Lamborghini benz, she get
See my life and my pocket empty
It's not easy to be a man
I'm just a hustler
And I want to survive
E'no easy, (It's not easy),
to be a man
And I want to survive
oh (Just to survive)
This is reality
Please support me on PATREON Thank you!