Ruger - POE (with Lyrics & Subtitles)
Search, synchronize, and download lyrics in LRC and SRT formats for YouTube music videos by videoID or Title.
You can preview or test subtitles before downloading them.
Note: Some words may be censored. This is for preview only.
You will receive the uncensored version when you download it.
(optional) Use the buttons below or the keyboard shortcuts "G" or "H" to adjust subtitle synchronization before downloading.
The available subtitles for the media will be listed below.
When available, click to load or test subtitles from the list below.
Note: Some words may be censored. This is for preview only.
You will receive the uncensored version when you download it.
Ruger - POE (en) Lyrics
by RentAnAdviser.com
Ob'
Obah!!!
Wah dem a say?
Tunbo, tunbo
Gbaskelebe, which one I go choose?
Just wan nenepo
Ko ma fi mi denge pose
I say make you dance for me
Make you no go de jonze
I swear you dey poe
You no know as e de go
You no know as e dey go
Baddie
With all due respect
The brother wey dey knack
you no get sense
'Cause he never jam you to full extent
See you never experience full wetness
But mind you, I'm God sent
Baby, I go need your full consent
Show your ID, I dey avoid government
I'm a good citizen of this continent
Arise o compa'
Sunmo mi turn your back, oh, back, oh
Na back to back, oh, back, oh
E reach morning pack your
bag, oh, bag, oh
No take my Polo Marco
If you carry am return
am back, oh, back, oh
Come take another round, oh
Back oh. back oh
Make you no go dey jonze
You no know as e dey go, ah
Gaskelebe, I no fit see
you spit kelebe
You too soft like fresh Agege
You too hot you need abebe
Yansh be like Sandra Benede
I no fit weigh the size omiemie
You get Only Fans make I check
And my favorite part na twe twe
Ani mo l'omo l'america na
Her papa na commodore
She like when I'm in control
Mo tun wa l'omo ni Ikate naa
The girl name na Modina
You know she like money gan
Which one I go choose? ah
You sha know as e dey go
Are you gonna dance for me?
Oh baby, make I know?
Before I start to throw,
all my money on you
Gbaskelebe, I no fit
see you spit kelebe
Too soft like fresh Agege
Too hot you need abebe
Please support me on PATREON Thank you!