Wizkid - Bad To Me (with Lyrics & Subtitles)

Search, synchronize, and download lyrics in LRC and SRT formats for YouTube music videos by videoID or Title. You can preview or test subtitles before downloading them. Note: Some words may be censored. This is for preview only. You will receive the uncensored version when you download it.



(optional) Use the buttons below or the keyboard shortcuts "G" or "H" to adjust subtitle synchronization before downloading.

The available subtitles for the media will be listed below. When available, click to load or test subtitles from the list below.

Note: Some words may be censored. This is for preview only. You will receive the uncensored version when you download it.

Wizkid - Bad To Me (en) Lyrics


Welcome to tonights show
We have Wizkid performing his new single "Bad To Me"
Hiye burst it my way
This kind of body don Dey cause migraine
And when we leave we fit do am your way
Or if you want , we fit do am my way
Hiye 2 shoot I don take
U turn me on I no dey go I one Dey
I no dey care say the bad mind dem pree
Money on my mind all day My way
This kind love yea
Wey Dey make me want more yea
Come my way
I Dey want for the night
Make I know how you feel how you want am
lady girl say your body bad to me
Pass make i choke make I feel am
Baby girl you know as E be
Yea we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as E dey do me
E-ye, ge-ge (e-ye, ge ge)
Yo-mah, ge-ge-ge-ge (oh yeah, ge-ge)
Casamigos For my amigos
Wa je ogede (wa je ogede)
Baby, wa je ogede (wa je ogede)
E-ye, ge-ge (e-ye ge ge)
Kon se iyepe (kon se iyepe)
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long
Break your back with it
Girl na me and you dey talk no one involved
Baby girl make I indulge
My way

Special thanks to Milan Magyar for his great project youtube.external.subtitle on github.
Please support me on PATREON Thank you!