Singer: Rudeboy
|
Song: Reality (Official Video)
Rudeboy - Reality (Official Video) Lyrics (.LRC)
[00:00.00]by RentAnAdviser.com
[00:11.30]I'm sorry, I'm I'am , I'm sorry
[00:14.50]I'm sorry, I'm I'am , I'm sorry
[00:17.30]I'm sorry, I'm I'am , I'm sorry
[00:19.90]I'm sorry, I'm I'am , I'm sorry
[00:22.70]Some say that I'm blind no be my way (There's nobody like you)
[00:28.20]I gave you my heart then you throway, eyah
[00:33.40]I can't believe say, na the person wey dey try to deceive me ehh
[00:38.90]A girl *****ess no be play play eyah
[00:42.90]Girl I go die for your body
[00:45.40]Girl me I go fight anybody yeah
[00:48.00]Any baga wey go try me dem go surgi
[00:50.70]Cos dem other girl dem no sabi
[00:53.60]Girl I go die for your body
[00:56.30]Girl me I go fight anybody yeah
[00:58.60]Any baga wey go try me dem go surgi
[01:01.30]Cos dem other girl dem no sabi
[01:04.00]Girl I don't mind, if na fight I go fight for you, eyeah
[01:09.30]And I don't mind , if na to cry I go cry for you, eyeah
[01:15.20]I don't mind, mind mind,
[01:17.80]Me I fit do anything for you
[01:20.30]Girl if na to die, I no go die for you, cos this is reality
[01:26.80]I'm sorry, I'm I'am , I'm sorry
[01:29.10]I'm sorry, I'm I'am , I'm sorry
[01:32.00]I'm sorry, I'm I'am , I'm sorry
[01:34.70]I'm sorry, I'm I'am , I'm sorry
[01:37.10]She got a lot of sugar daddy dem plenty eyeah, ahh
[01:42.80]I know say my girl no be centy , cos I know what I'm feeling
[01:48.30]Gucci lv, she get am
[01:50.00]Channel fendi, ferragamo, bentley
[01:53.10]Lamborghini benz, she get
[01:55.10]See my life and my pocket empty
[01:57.50]It's not easy to be a man
[02:02.60]I'm just a hustler
[02:05.30]And I want to survive
[02:07.00]E'no easy, (It's not easy), to be a man
[02:13.50]I'm just a hustler
[02:15.90]And I want to survive oh (Just to survive)
[02:19.20]Girl I go die for your body
[02:21.50]Girl me I go fight anybody yeah
[02:24.00]Any baga wey go try me dem go surgi
[02:26.70]Cos dem other girl dem no sabi
[02:29.70]Girl I go die for your body
[02:32.20]Girl me I go fight anybody yeah
[02:34.60]Any baga wey go try me dem go surgi
[02:37.40]Cos dem other girl dem no sabi
[02:40.00]Girl I don't mind, if na fight I go fight for you, eyeah
[02:45.30]And I don't mind , if na to cry I go cry for you, eyeah
[02:50.80]I don't mind, mind mind,
[02:53.70]Me I fit do anything for you
[02:56.10]Girl if na to die, I no go die for you, cos this is reality
[03:02.80]I'm sorry, I'm I'am , I'm sorry
[03:05.20]I'm sorry, I'm I'am , I'm sorry
[03:07.70]I'm sorry, I'm I'am , I'm sorry
[03:10.40]I'm sorry, I'm I'am , I'm sorry
[03:12.50]Girl I go die for your body
[03:15.00]Girl me I go fight anybody yeah
[03:17.30]Any baga wey go try me dem go surgi
[03:19.90]Cos dem other girl dem no sabi
[03:22.60]Girl I go die for your body
[03:25.60]Girl me I go fight anybody yeah
[03:28.10]Any baga wey go try me dem go surgi
[03:30.70]Cos dem other girl dem no sabi
[03:33.70]Girl I don't mind, if na fight I go fight for you, eyeah
[03:38.70]And I don't mind , if na to cry I go cry for you, eyeah
[03:43.80]I don't mind, mind mind,
[03:47.10]Me I fit do anything for you
[03:49.40]Girl if na to die, I no go die for you, cos this is reality
[03:56.10]I'm sorry, I'm I'am , I'm sorry
[03:58.30]I'm sorry, I'm I'am , I'm sorry
[04:01.10]I'm sorry, I'm I'am , I'm sorry
[04:03.80]I'm sorry, I'm I'am , I'm sorry
[04:05.00]This is reality
[04:08.10]by RentAnAdviser.com
Note: Bad words replaced with ***** in above Lyrics or subtitles for preview only.
You can get the uncensored version of lyrics, subtitles below.
Watch on YouTube:
Rudeboy Reality (Official Video) (sorted by view count)
Watch on YouTube:
Rudeboy Reality (Official Video) (sorted by relevance)
Warning!
Subtitle may need a correction, you can send a correction to info [@] rentanadviser.com, or you can create your own subtitle
by using the Subtitle Maker for Music videos (free) application.